- Lyrics
- Album list
The Progress( Progress )
-
Hallelujah
Jehovah mo Who fit be like you This kind God e o I Neva see Na only you fit carry water Put am for basket waka Aworogi naya
Baba o who fit be like you The kind of power wey you get Nobody compare Na you give ifeoma pikin Wey doctor been talk say she no fit carry belle Chai na you be Baba Na you be Baba o
Hallelujah Hallelujah Halle Halle Jehovah Nissi Na you be the baba Hallelujah Hallelujah Halle Halle Jehovah Nissi na you be Baba
Jehovah mo Onye dika gi Chineke mo Odi Onye dika gi Na so wey your love dey sweet me for body D things wey you give me no be for money Chukwuedimma ah
Chineke mo Nobody fit be like you Find more lyrics at ※ Mojim.com Nobody love me like you Your goodness, mercy, cover me everyday Chineke mo Chineke mo Chineke mo Ina so mu so
Hallelujah Hallelujah Halle Halle Jehovah nissi na you be the baba Hallelujah Hallelujah Halle Halle Jehovah Nissi na you be the Baba
Hallelujah Hallelujah Halle Halle Jehovah Nissi na you be the Baba Hallelujah Hallelujah Halle Halle Jehovah Nissi na you be the Baba
Hallelujah Hallelujah Halle Halle Jehovah Nissi na you be the Baba
-
|