- 歌詞
- アルバムリスト
- 歌手の紹介
Falz( Folarin Falana )
-
Confirm
Falz feat. Sir Dauda
Nothing wey you wan talk Nothing wey you fit explain You no work but you wan chop You wan score but you no get game Rise up for me, rise up Wise up, better change your plan More hustle for the righteous If you don't know, then you better confirm oh Better confirm oh, better confirm oh Better confirm You can go with me if you never confirm oh You never confirm oh, you better confirm oh You better confirm.
Internet gangster T'is the first chapter This brother just hammer He collect from one maga He's still [?]Money, na him wan dey form swagger Everyday for the thief, one for karma So, you happy when you log into your online haven And when you're getting richer of another man's saving Stop explaining, don't be lazy No excuse you fit give them No be only una wey be victim of the system No you no be hustler, that one no be work sir You wan carry dofu dofu, instead make you hustle double Hoping you would realise, you're not in a real life You're not sharper than a nigga working in pinstripe Person talk small, you left threats in the comment section You never got attention, then you tried to flood the [?] You don forget say this person get some God protection Get your ass up before you end up for detention もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com
Nothing wey you wan talk Nothing wey you fit explain You no work but you wan chop You wan score, but you no get game Rise up for me, rise up Wise up, better change your plan More hustle for the righteous If you don't know, then you better confirm oh Better confirm oh, better confirm oh Better confirm You can go with me if you never confirm oh You never confirm oh, you better confirm oh You better confirm.
No be say I holy pass No, I'm far from that person Every teaching, every sermon, every life lesson go surely tell you the same thing My guy, this life no be level playing field uhn Just run your own race No double-cross another man Everyone no fit get the same speed Yeah Mi lo sope mo 're fa ra we Ki lo ma womo Dangote For the little wey i get, baba God nagode I'm steady grinding, because I need to get the pepper Emi sare sare ti ti ti a te le se mi se je So sell plantain today, tomorrow buy plantation And fly first-class for a nice vacation Getting anyway will teach you to get the wrong way Abi they told you Rome was built in one day [?]Better have a plan oh If you don't know, you better confirm oh You better confirm
Nothing wey you wan talk Nothing wey you fit explain You no work but you wan chop You wan score, but you no get game Rise up for me, rise up Wise up, better change your plan More hustle for the righteous If you don't know, then you better confirm oh Better confirm oh, better confirm oh Better confirm You can go with me if you never confirm oh You never confirm oh, you better confirm oh You better confirm.
-
|