- 歌詞
- アルバムリスト
Nneka
-
Niger Delta
作詞:Nneka Lucia Egbuna, Sven Waje
Dem come fish our water empty Dem come chop our oil plenty Come take resources away Come take all our riches
Dem come use us as dem store For raw material to make them rich Oh brother, brother, bross wetin Sister, sister, sis
Wetin we dey do the, the, the Wetin we dey do dem thief, thief Where we dey wen dem own, own us What we sow na I we go reap
Wetin we dey do the, the, the Wetin we dey do dem thief, thief Where we dey wen dem own, own us What we sow na I we go reap
Tell me wetin I go do 'Cause I dey loss in d sins in d flesh of d world Lord, forgive wouldn't save my soul from dying もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh
It don teh wen u dey do me like dis Oh, but right now I no go take am no more I go open my mouth, go tell you wetin I dey feel
Wetin we dey do the, the, the Wetin we dey do dem thief, thief Where we dey wen dem own, own us What we sow na I we go reap
Wetin we dey do the, the, the Wetin we dey do dem thief, thief Where we dey wen dem own, own us What we sow na I we go reap
See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us Where dem come take us, dem take us go iyunda Use as dem slave
Wetin we do dem Wetin dem do us
-
|